• Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
Apple Lyrics
No Result
View All Result

Tim Godfrey – Agidigba Medley Lyrics

Tim Godfrey Already Won Album Lyrics
Tim Godfrey – Already Won Album Lyrics

Agidigba Medley Lyrics by Tim Godfrey

This one na my heritage
Dis one na my culture
I go follow You, follow follow You eh
Onye dika gi, onye dika chukwu eh Omalicha,
Hail am, praise am, Igwe…
Sammie dey say wellu wellu
Kefee say Kokoroko
Buchi dey say mma mma
Asu Ekiye yekilemo Ai, chai,
How I wan take explain
How I wan yarn Wetin I wan talk again
That na why I dey try to dey want to dey

Call: Otua ka Chineke anyi di eh

Resp: Agidigba eh eh eh Agidigba eh

Ngalaba meh, lekwa ikperem n’ala
Olisa bi n’eligwe Ogodo ya na akpu n’ala
Iwo l’Oba to ga Ikar’aka,
Imaramma Aribiti, arabata, orimiri atata

Jehovah na u wey dey strike like a thunder
Na You wey dey cut asunder
Na You wey dey hot like fire My provider, e no dey tire eh If my body na so so mouth
E no go do to praise u

Dat na why I dey try to dey want to dey say
(REPEAT)

I never see this kind of God before
He’s bigger than the biggest
Stronger than the strongest

E dey bless me more Papa God abegi You too much eh
Ngalaba meh U too much eh eh(4 times)
Dat na why we dey sing we dey say Nga, nga, ngalaba meh (3 times)
(REPEAT TILL FADE)

Written by; Tim Godfrey
Album/EP; Already Won

https://www.applelyrics.com/watch?v=JqYBUPuV-sI

Tim Godfrey Agidigba Medley Lyrics

    Credits & Song Knowledge

  • Song Title:
  • Performed by:
  • Written by:
  • Genre:
  • Album:
  • Release Date:

You May Also Like

Tim Godfrey – Battles Lyrics

Tim Godfrey – Na You Be God Medley Lyrics

Tim Godfrey – Onaga Lyrics

Tim Godfrey – Kabiyesi Lyrics

Tim Godfrey – Surely Lyrics

Tim Godfrey – Worship Medley Lyrics

Tim Godfrey – Nso Lyrics ft. Sonnie Badu

Tim Godfrey – Olorun Mi Lyrics

Tim Godfrey – OMG Lyrics ft. JJ Hairston

  • Home
  • Hot Lyrics
  • DMCA Policy
  • Advertise Here
  • Cookies Policy

© 2023 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.

No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy

© 2023 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.