• Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
Apple Lyrics
No Result
View All Result

Rema – Jo Lyrics

 

Jo Lyrics by Rema

 

Another banger!

Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelie Kijo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmm, Omotola you dey boost my dada
Woah-woah-woah-woah
I like it when you dey call me dada
Woah-woah-woah-woah
Other girls they dey bu bu ga ga
Woah-woah-woah-woah
Only you be my baby pana

Woah-woah-woah
Where you dey o
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby wetin your friends don talk
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby na you I chose
Come baby Juma gimme sugar you dey gimme sugar
Plenty calorie dey for your sugar o hmm
Come baby Juma gimme sugar o ginger
You dey pull my trigger

Jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelie Kijo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmm, no mind them all of them they go deceive you o
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o
Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o dey rush me o
(Tell me why you con dey vex for me o)
Baby no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex I go give you Mmuah
I go give you Mmm hmm Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)

Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelie Kijo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmmm Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hm Obianuju
Hm this love is true
You dey make me do like fool

    Credits & Song Knowledge

  • Song Title:
  • Performed by:
  • Written by:
  • Genre:
  • Album:
  • Release Date:

You May Also Like

FKA twigs – jealousy Lyrics

Robinson & Jason Derulo – Ayo Girl (Fayahh Beat) Lyrics

Rema – Woman Lyrics

Rema – Soundgasm Lyrics

Rema – Alien Lyrics

Rema – Ginger Me Lyrics

Fireboy DML – Compromise Lyrics

Dadju & Rema – One Time Lyrics

Rema – Dumebi

  • Home
  • Hot Lyrics
  • DMCA Policy
  • Advertise Here
  • Cookies Policy

© 2023 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.

No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy

© 2023 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.