• Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
Apple Lyrics
No Result
View All Result

Meeza – Mariana Lyrics

 

Mariana Lyrics by Meeza

 

Mariana
She get the vibe and I can’t deny
Make nobody even try my wife
She gat the keys to my home and life
Home and life
Oh Mariana
I don Dey fall gurl I no go lie
I no Dey shy girl I’m into you
E don Dey do me like deja vu
Me and you
Oh Mariana

Maria maria
I get one girl for my yard wey dem call Maria
She a ten ten over ten
I no fit on gen
Girl your light e dey draw like ila
Omo ton Dan maria
I’m always on time
Anytime wey you dey for my yard
She a ten ten over ten
I no fit on gen gurl your light e dey draw like ila

Oh mama o
Mariana
Oh mama lele
Mariana
Oh mama o
Mariana
Ana ana ana ana ana

Oh mama o
Mariana
Oh mama lele
Mariana
Oh mama o
Mariana
Ana ana ana ana ana

Mariana Mariana
O girly no lemme rara
Girl if you gimme chance I go focus on you
Girl I go sing do mi mi fafa

Slow down with me slow down with
Everytime I want your body on mine
Girl you should go down with me
No damumi
Baby girl I want your body on mine all night

Maria maria
I get one girl for my yard wey dem call Maria
She a ten ten over ten
I no fit on gen
Girl your light e dey draw like ila
Omo ton Dan maria
I’m always on time
Anytime wey you dey for my yard
She a ten ten over ten
I no fit on gen gurl your light e dey draw like ila

Oh mama o
Mariana
Oh mama lele
Mariana
Oh mama o
Mariana
Ana ana ana ana ana

Oh mama o
Mariana
Oh mama lele
Mariana
Oh mama o
Mariana
Ana ana ana ana ana

    Credits & Song Knowledge

  • Song Title: Mariana
  • Performed by: Meeza
  • Written by: Meeza
  • Genre: Afro-Beat
  • Album: Mariana
  • Release Date: 20 May, 2022
  • https://www.youtube.com/watch?v=b_vggF2Mabg

You May Also Like

No Content Available
  • Home
  • Hot Lyrics
  • DMCA Policy
  • Advertise Here
  • Cookies Policy

© 2023 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.

No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy

© 2023 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.