• Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
Apple Lyrics
No Result
View All Result

Goya Menor – Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) Lyrics

 

Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) [David Guetta Remix] Lyrics by Goya Menor & Nektunez

 

Goya Menór
Ameno
Okhiante kpe khere
Dj give me naya ku khere
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes
Ha, okay

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?

This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the n***** don dey find you
Because that n**** wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Ah, eh
Come on, let’s go

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ah, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes

Okay, come on, let’s go
Ah, okay

Because you made it to the top throne
Let me see what my God father can do
‘Cause He’s the Father to the fatherless
And the Mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
‘Cause if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
And who? And who?
Ah
Eh

    Credits & Song Knowledge

  • Song Title:
  • Performed by:
  • Written by:
  • Genre:
  • Album:
  • Release Date:

You May Also Like

Bebe Rexha – I’m Good (Blue) (Acoustic) Lyrics

David Guetta – I’m Good (Blue) Lyrics

Sam Ryder – Living Without You Lyrics

David Guetta & Bebe Rexha – I’m Good (Blue) (Extended) Lyrics

David Guetta & Afrojack – Trampoline Lyrics

David Guetta, Becky Hill & Ella Henderson – Crazy What Love Can Do Lyrics

LF SYSTEM – Afraid To Feel (David Guetta & Dyro Remix) Lyrics

David Guetta & Bebe Rexha – I’m Good (Blue) Lyrics

Sia – Floating Through Space Lyrics

  • Home
  • Hot Lyrics
  • DMCA Policy
  • Advertise Here
  • Cookies Policy

© 2023 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.

No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy

© 2023 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.