• Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
Apple Lyrics
No Result
View All Result

Burna Boy – Anybody Lyrics

Burna Boy African Giant Album Lyrics
Burna Boy – African Giant Album Lyrics

Burna Boy Anybody Lyrics

[Intro]
Eheeenn, Ehennnn
Gbese
Ehennn, Ehennn

[Verse 1]
I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Shey Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won

    Lyrics Information & Credits

  • Song Title:
  • Artist:
  • Written by:
  • Genre:
  • Release Date:

You May Also Like

Burna Boy Last Last Lyrics

Burna Boy – Last Last Lyrics

Burna Boy Kilometre Lyrics

Burna Boy – Kilometre Lyrics

Sia Music Lyrics

Sia – Hey Boy (Remix) Lyrics

Becky G. & Burna Boy – Rotate Lyrics

Asake – Sungba (Remix) Lyrics

Justin Bieber – Loved By You Lyrics

Sam Smith ft. Burna Boy – My Oasis Lyrics

Kabza De Small – Sponono Lyrics

Zlatan – Gbeku Lyrics

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

  • Home
  • Hot Lyrics
  • DMCA Policy
  • Advertise Here
  • Cookies Policy

© 2022 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.

No Result
View All Result
  • Home
  • Advertise With Us
  • Cookies Policy
  • DMCA Policy
  • EULA
  • Privacy Policy

© 2022 - AppleLyrics.com - All rights reserved to respective artists.